My weak point when am with him or her

Replies: 21 - Views: 109

fify: 21/03/24 - 00:43:19
Bro UNBREAKABLE HEART made of IRON


Karani: 21/03/24 - 01:18:09
Hmmm and you


fify: 21/03/24 - 01:19:43
Wetin do me oo..??


xicky: 21/03/24 - 23:01:57
Fify na una wey be female dey like to serve men breakfast e no good ooh


fify: 22/03/24 - 20:22:37
Ahh...No be our fault too na..Shey dem don give you breakfast chop?


«PREV Next»
3/5

Home>Forums>CFZ Club
>CFZ>My weak point when am with him or her

ChatLanka 2013-2023