MuSiC LyRiCS

Replies: 55 - Views: 312

RiskyDayo: 11/08/24 - 15:57:51
Okay .tnx.


RiskyDayo: 15/08/24 - 21:00:15
.wc.


RiskyDayo: 29/08/24 - 22:36:34
Weither the ikebe na real or fake abeg just parck am the (come come)
how u go send me money and i spray the money den you come the parck am? .music.


COOLER: 30/08/24 - 15:58:41
I dey vex the only thing wey the make me happy na ikebe
Internet gaza that thing wey u chop make u come my front make u fall rekete .dont..music..dj1.


COOLER: 30/08/24 - 16:00:46
Vibez .mp3.


«PREV Next»
11/12

Home>Forums>HDHT Club
>Happy Dayz Happy Tim>MuSiC LyRiCS

ChatLanka 2013-2023