Lyrics Of New Boy In Town

Replies: 1 - Views: 14

Scorpion_: 26/08/24 - 13:44:23
See A New Boy In Town....Trying To Call Me...But He Dey Move So Funny....Gangster Cunny Oo...I Cant Lie He Fine And His Shoe Always Shine...But Me I Go Calvary Cover Myself With The Blood Of Jesus...Am Watching My Tik Tok I Face My Front And Close My Eyes...Close My Eyes eeeh


Scorpion_: 26/08/24 - 13:48:01
I Know You Feeling Me Too...I Know You Want To Consume Me...I Know You Want To Spend Some Cash..All I Have In Other To Give You...See I Dey Watch U Like Disney...I Give U All My Cash...Cover My Self With The Blood Of Jesus .. Dem No Fit Sight Us



1/1

Home>Forums>C..R..A..D..E CITY Club
>C..R..A..D..E CITY>Lyrics Of New Boy In Town

ChatLanka 2013-2023