ForbiddenReplies: 10 - Views: 77
Korede which one be prince no get sense?
See e get some things make i no dey take as play dey watch your mouth abeg
ShuGa: 06/01/24 - 02:03:31 Violence continues
U get sense?something wey them call boys club u allowed a girl u no say your sense don smoke ready to blow
idiot
ShuGa: 06/01/24 - 10:18:37 please
is okay, mind the way you talk to prince,
even though you might senior him or he senior you i dont know but please have a little respect let the topic closed