Can u imagine say yesterday wey be good friday, i con cook jollof and chicken make i chop, na so my landlord con tell me say person no fit chop anything wey get blood, na so in take my chicken go feed am to bingo. Today naw, i con catch him with our neighbour wife, they con dey knack naw tell me wetin make i do for dem


ur asap
