Amaka was seated thinking she was looking at the class ceiling.amaka the teacher called who killed Goliath?i no know na,no be me kill am even if i get gun i 4 nor kill am na u i 4 kill,abeg i no know no who kill am abi na you kill am, cause e nor wetin u no fit do u wey dey do ashawo hmmm ashawowo